KENYAN๐ฐ๐ชANGELS & RUTO๐คฃ๐๐คฃ๐ NIGERIAN๐ณ๐ฌ DEMONS & TINUBU๐๐๐๐๐ฏ
Manage episode 430874913 series 3471759
THE REVOLUTIONS ARE BEING TELEVISED๐๐คฃ๐๐คฃ E get how d mata dey sweet my belle๐๐๐๐ puppets as politicians๐คฃ๐๐คฃ๐คฃ zero integrity, over sized ego, kleptomanic doings๐คฃ๐๐คฃ๐ e cum b say na foreign sense una get๐๐คฃ๐๐คฃ smelly zionists as una god๐คฃ๐๐คฃ๐คฃ promises, d type wey land EKEREMADU FOR PRISON FOR UK๐คฃ๐๐คฃ๐คฃBut una mus stupid by force abi๐คฃ๐๐คฃ๐คฃ
WARNING!!!!!! Nija youths nor dey hia stop๐คฃ๐๐คฃ๐ una kpie 1 persin 4 dem peaceful protest lai dis๐๐คฃ๐๐ una bullets mus not finish, leave to go back to barracks abi station nor dey๐๐คฃ๐๐ if any of una fall, na demons we b 4 Nija, na Kenyans b Angelsโก๏ธโก๏ธโก๏ธโก๏ธ una know d truth pass me๐๐คฃ๐๐ #endsars runnings๐๐๐๐ Tinubu and co go japa normal ๐๐คฃ๐๐ na family we all be una know na, make God gee us sense๐๐๐๐ AS 4 ALL DIS FOREIGN ENTITIES LIKE WORLD BANK, IMF, CITI BANK, UN and any other colonial institutions, dis protest mus chase dem out!!!!!! Including all bases in AFRICAโก๏ธโก๏ธโก๏ธโก๏ธ AFRICA IS RISEN, LIKE FINE WINE NO DECLINE๐๐๐๐ NA COLLECT WE DEY COLLECT DIS YEAR ON GOD๐๐๐๐ Pls listen, share adding ur own thinkings ๐๐คฃ๐๐คฃ u are most intelligent aswea ๐ฏโค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธ๐ณ๐ฌ๐ฐ๐ช๐ต๐ธ๐ณ๐ฌ๐คก๐คก๐คก๐คก #sirlenzo #sirlenzosrunnings #affritude #freepalestine #moots #nigeria #kenya #ghana #cameroon #uganda #africa #world
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
246 ืคืจืงืื