DETAILED DESIGN OF LAGOS CALABAR COASTAL HIGHWAY A MUST!!!!
MP3•בית הפרקים
Manage episode 413609122 series 3471434
תוכן מסופק על ידי Caroline Aina and Sir Lenzo. כל תוכן הפודקאסטים כולל פרקים, גרפיקה ותיאורי פודקאסטים מועלים ומסופקים ישירות על ידי Caroline Aina and Sir Lenzo או שותף פלטפורמת הפודקאסט שלהם. אם אתה מאמין שמישהו משתמש ביצירה שלך המוגנת בזכויות יוצרים ללא רשותך, אתה יכול לעקוב אחר התהליך המתואר כאן https://he.player.fm/legal.
Highway design is not just about pavement😁😁😁😁 its more about flow of people through traffic interchanges etc⚡️⚡️⚡️⚡️ The number people wey go dey cross dat highway on a daily na traffic jam esef🤣😂🤣😂🤣 e go pass tru Dangota and deep sea port side??? ? How many lanes e go get 4 dia???? E mus connect lekki-epe express na, but wia and how???? Interchange for lagos mus dey elevated but wia dem go dey???? Lagos is the "center of excellence " mor b by mouth🙏🙏🙏🙏 dem workings dey up and down d state, so nor dey buga project gee us abeg🤣😂🤣😂 LAMATA IS NEEDED OH!!!!!! NA DEM DEY RUN LAGOS MATA WE DEY ENJOY😂🤣😂🤣 All dis foreign based con dey cause confusion😁😁😁😁 na inside d stori dey abeg, jus take dis 1 start ni, add ur ending after listening😁😁😁😁 D highway mus sexy and we o know from design❤️❤️❤️❤️🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #africa #world #sirlenzosmemoirs #lagos
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
191 פרקים