NASS EPP!!!!!!! DOLLARISATION, POLICE AS LAW AND DEHUMANISATION OF TINUBUNOMICS 😭😭😭😭
MP3•בית הפרקים
Manage episode 416991292 series 3471434
תוכן מסופק על ידי Caroline Aina and Sir Lenzo. כל תוכן הפודקאסטים כולל פרקים, גרפיקה ותיאורי פודקאסטים מועלים ומסופקים ישירות על ידי Caroline Aina and Sir Lenzo או שותף פלטפורמת הפודקאסט שלהם. אם אתה מאמין שמישהו משתמש ביצירה שלך המוגנת בזכויות יוצרים ללא רשותך, אתה יכול לעקוב אחר התהליך המתואר כאן https://he.player.fm/legal.
Dear Nigerian senators, our esteemed house of representative members😭😭😭😭 how e b say we get una😭😭😭😭 sti con dey suffer broad daylight lai dis😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 NERC say dem adjust band A billings based on FX change🤣😂🤣😂 na dollars dem dey take run ni yen now😂🤣😂🤣 na we get d gas, na we get d water, na we get every but na dollars we mus pay🤣😂🤣😂 Tinubu and eim internet urchins na so so doallrs dollars dem dey shout😂🤣😂🤣 CBN na so so dollars dollars🤣😂🤣😂 everyday con b lai na dollars we dey spend 4 Njja!!!!!! Jus so Tinubu fit satisfy eim masters😂🤣😂🤣 na france dey defend eim gormet now⚡️⚡️⚡️⚡️ na dem know wia e even dey🤣😂🤣😂 IGP MUST GO OH!!!!!. na my small sense i tok 4 ground, make street epp magnify based on dem senses, make every 4 make sense😁😁😁😁 epp share adding ur own sense ni, i know say u jare❤️❤️❤️❤️🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #inthedaysofsense #inthebookofsoĺutions #freepalestine #moots #affritude #nigeria #africa #world
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
187 פרקים