TINUBUNOMICS AND THE STEALING OF OUR MONEY!!!!!!!!!!!!!!!!⚡️⚡️⚡️⚡️
MP3•בית הפרקים
Manage episode 415507226 series 3471434
תוכן מסופק על ידי Caroline Aina and Sir Lenzo. כל תוכן הפודקאסטים כולל פרקים, גרפיקה ותיאורי פודקאסטים מועלים ומסופקים ישירות על ידי Caroline Aina and Sir Lenzo או שותף פלטפורמת הפודקאסט שלהם. אם אתה מאמין שמישהו משתמש ביצירה שלך המוגנת בזכויות יוצרים ללא רשותך, אתה יכול לעקוב אחר התהליך המתואר כאן https://he.player.fm/legal.
Our bank teller minister of power don confirm say na 2.8 trillion we o take subsidize power🤣😂🤣😂 weda we like am or not, weda we get ligut or not😂🤣😂🤣 NNPCltd say e get d 3billion dem forget say we owe🤣😂🤣😂 CBN misplace 26 billion dollars😂🤣😂🤣 we raise 4.8trillion treasury bills, Wale Edun say na CBN we pay🤣😂🤣😂 but CBN say na borrow dem borrow 3.8 trillion in 6 months😂🤣😂🤣 also, World bank ssay we collect 750 million dollars as loan to allow dem terrorise us(i bend if CBN see d moni sef)😂🤣😂🤣 President Tinubu say na foreign currecy dey cause terrorism🤣😂🤣😂 con go Netherlands collect collect more😂🤣😂🤣 dem promise to spend 250 million dollars on agriculture(as bandits na)🤣😂🤣😂 mranwhile, e pass 1 billion dollars we dey take gamble everyday😂🤣🤣🤣 wia d monies enta???? E nor get wetin dem build we see!!!!!! I say make i ask una, make una epp me ask dem🤣😂🤣😂 Pls listen, lets reason, na we get continent, My daddy go dey answer questions of eim master wey dey cause d problem 4 saudi😭😭😭😭 chai, epp me share d mara, we need prayers lai dis aswea❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #nigeria #spirituality, #reality #affritude #congo #sudan #africa #world #sirlenzosmemoirs
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
191 פרקים